Arrant Nansense!
My people talk say evil spirit suppose know what's up and that's why him dey waka for night. Ighotago?
All these mugus wey dey lionize person say because him accept defeat, not victory but DEFEAT, dey really funny me. Come collect award na, as you don pay your pikin dem school fees after a difficult Christmas. You dey praise person we do wetin him suppose do!!! Arrant Nansense!
Wetin sef! Dem for no accept na. Some words come to mind at this very moment, words like "Heart", "Balls" and "Liver". Him for try am na. Hisssssssss!
Arrant Nansense!
Reviewed by Wilberforce
on
Thursday, March 03, 2016
Rating:
No comments
Please note that Wilberforce is not responsible for your comments. Thank you.